Back
OMG! Bobrisky Don Reveal How Him Take Lose Him V*rginity As Woman For Inside Emirate Plane
Jul 10, 2020
Naija crossdresser wey be Bobrisky don share one throwback foto wey him talk say him take on the day wey him have him first s3x for an indie plane.
For one Instagram post, Bobrisky wey him real name be Idris Okuneye bin talk say him board one Emirate plane and the s3x bin shele inside the first-class section.
Him come advise pipu say make them no dey have s3x for lower sections of the aircraft.
WATCH! NKEM OWOH, AKI & PAWPAW
Him bin write: ''This nah my first day wey I bin have s3x inside plane, first-class Emirate. You fit leave every other advise I dey give but try this one. Make you no go have s3x inside economy class o or business class o. Make am be first-class because you go fit close door so that other pipu no go see una.
Bobrisky wey no stop for sharing him experience about the s3x wey him bin have for inside plane also advise them ladies to date the kind men wey go give them such experience.
19Shares
6Comments
2Favorites
17Likes
Say something to impress...
Loading...
Comments
Hot

No content at this moment.

Relevant people
Beta Talk
249469 Followers
News report and Lifestyle in Pidgin
Related