Back
'This Pikin No Be My Own' Regina Daniels Don Disown Foto of Pikin
Jul 1, 2020
Naija actress wey be Regina Daniels don final speak about the issue wey concern foto of one fine baby wey dey go viral online as her pikin.
The actress bin welcome her boy pikin with her husband wey be Ned Nwoko two days ago and since then plenty foto of the pikin don dey cause plenty talk talk for social media as the actress pikin.
For all the foto, one particular baby don travel far and wey pipu dey talk say nah her pikin.
WATCH! AKI & PAWPAW- TWO TROUBLES
Regina Daniels wey dey react to the foto, talk say she never upload any foto of her pikin and come talk say the foto of the fine pikin no be her own pikin.
In April 2019, the actress bin marry Naija billionaire wey be Ned Nwoko wey old pass her, the mata bin cause plenty talk talk for social media.
149Shares
17Comments
5Favorites
68Likes
Say something to impress...
Loading...
Comments
Hot

No content at this moment.

Relevant people
Beta Talk
249466 Followers
News report and Lifestyle in Pidgin
Related