Back
EEYAH! DJ Cuppy Don Beg Mr. Eazi To Helep Her Find Di Love Of Her Life
Aug 4, 2020
Ogbonge Naija DJ and Pikin of billionaire, DJ Cuppy don call on Naija singer wey be Mr. Eazi to helep her find di love of her life.
WOW! MR. EAZI FEAT. DJ CUPPY- FIGHT
Make we no forget say she bin tweet before say she go find her right partner in 2020. Now, she dey want her sister partner wey be Mr. Eazi to find her a man.
DJ Cuppy wey her real name be Florence Otedola nah one of di most eligible spinsters for di year 2020. This wan nah because of her open desire to settle down before di end of this year.
Her younger sister wey be Temi Otedola don dey serious relationship with Mr. Eazi for di past three years. In fact, Temi and Mr. Eazi bin meet each other through DJ Cuppy.
For now DJ Cuppy think say e dey right say make her sister partner helep her find her own man.
Abeg make una see her post below:
2020 NAH DI YEAR WEY I GO FIND MY LOVE- DJ CUPPY
Ogbonge Disc Jockey wey be Florence Ifeoluwa Otedola wey plenti pipo dey call Dj cuppy don talk say she dey feel like falling in love.
2Shares
3Comments
0Favorites
1Likes
Say something to impress...
Loading...
Comments
Hot

No content at this moment.

Relevant people
Beta Talk
249466 Followers
News report and Lifestyle in Pidgin
Related